Home » Nigerian Gospel Songs » Moses Bliss – Nothing (Mp3 & Lyrics)

Moses Bliss – Nothing (Mp3 & Lyrics)

by King David
Moses Bliss Nothing

Download and Stream Nothing MP3 Music Audio & Lyrics by

Nothing“, a soulful melody that lifts your spirit, masterpiece from , the beloved Christian music minister known for his soul-lifting songs. 's signature vocals on this song create a smooth melody that is both calming and uplifting. Check out the audio mp3, lyrics, and video, and feel free to drop a comment on your thoughts.

Song Details

Artist:
Song Title: Nothing
Genre: Gospel
Song Duration: 03:36

Don't miss out on this opportunity to experience the soul-stirring power of music and faith, Stay blessed as you listen and share this uplifting content.

Download, Sing along, and Share! This beautiful offering is a reminder of the blessings that surround us, a testament to the power of soul-lifting tunes, and a message of hope for all.

DOWNLOAD MP3 HERE [4.96 MB]

Click to Download More Of Moses Bliss Songs Here

Nothing by Moses Bliss Lyrics

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
I have come to tell you
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open, hey
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
I'm here to tell you
No door wey God no fit open, yeah

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I've never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh, eh
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Leave a Comment

0:00
0:00