Home » Gospel Lyrics » God No Go Shame Us Lyrics – Akpororo

God No Go Shame Us Lyrics – Akpororo

by Francis Ebere
AKPORORO GOS NO GO SHAME US

Song Lyrics by Akpororo titled “God No Go Shame Us”.

E no go shame us
E no go shame us
Baba God no fit shame us

Cut You coat according to your size brother
No let wetin people dey talk take pressure you
Some go say na your mate don get this, don get that
Say many of them don get plenty properties, brother
Eh Ehn, Ah

Wetin work for Mr A, brother
Fit no work for Mr B and C
Eh Eh
When your cup full, your brain go fall
So make you put your head straight,
Make You no give up

CHORUS
Always remember say
GOD no go shame Us oh
Brother, Sister
E no fit shame us oh
GOD no go shame Us oh
E no fit shame you o

Anywhere wey you dey
You dey hear my voice right
Make you remember say
Baba no go shame you o

Inside prison, Education,
Market Place, Work place,
Sick Bed
Always remember say
E no go shame you o

EH EH EH EH
Things no dey go well for you,
E be like say you dey work, You no dey see money
Remember say u, E No go shame You oo

Lift Your Voice and say

GOD no go shame Us oh
GOD no go shame Us oh
E no fit shame us oh
GOD no go shame Us oh
GOD no go shame Us oh
E no fit shame us oh

Always believe, If you believe
you Will receive

GOD no go shame Us oh
GOD no go shame Us oh
E no fit shame us oh
GOD no go shame Us oh
GOD no go shame Us oh
E no fit shame us oh

GET SONG HERE
released in July 2020.

This tune truly talks a great deal with regards to confidence, The title alone gives you trust, for the Bible says in the book of Roman Chapter 10:11 that “Any individual who confides in him will never be disrespected.“. Indeed, even in a tough situation and issue, the MAN who will surely keep us living is GOD. He won’t disgrace His kids.

Leave a Comment

0:00
0:00