Home » Christian & Gospel Songs » Frank Edwards – U Dey Do

Frank Edwards – U Dey Do

by King David
Frank Edwards U Dey Do

The Nigerian Christian music minister “Frank Edwards“ who is also a praise worship leader brings to us a song titled “U Dey Do“. It's a song from his 2nd anticipated 2017 album called “Angels On The Runway. His songs has always been a blessing to lives, and here's another power packed tune.

Download U Dey Do by Frank Edwards Mp3, Lyrics & Video

DOWNLOAD HERE

Click To Download More Of FRANK EDWARDS Songs Here

Lyrics: U Dey Do by Frank Edwards

Let it rain
U dey dooo
Rocktown in the building
Richboy in the building
U dey do
Wetin person no fit do

If no be u
Where I am from day to day
I lift my voice not able to turn it in
Cause u dey do wey d person no fit dooo.
U dey do. eeh
Wetin person no fit do. eeh
If no be for u tell me where I for dey

Chioma
Chukwunonso
I bu onye m by n'obi
Anyi na-enye gi ekele
Let it rain
Am off the move
Sky high
Stepping up
Couldn't do it all
Hitting it all

“Wetin person no fit do— Edward
And we never gonna stop. eeh
Bounce bounce bounce
Bounce bounce
Blessings bouncing all over
Stop hating on me
Cause it ain't my fault
U can blame it on God

He's the one wey dy do wetin person no fit do
Cause u dy do
Wetin person no fit do
If no be u
Where I am from day to day
I lift my voice
Not able to turn it in
Cause u dy do
Wetin person no fit dooo
Wetin I for do
Where I for go
Who I for run to

If e no be u
Ur blessings kinda know me
Am a know me what I got
A father and a friend
A mother and a brother
U dey dooo
U dey do
Wetin person no fit do
U dey dooo
U dey doooo
Wey d person no fit do
Cause u dey do
Wetin person no fit do
If no be u
Where I am from day to day
I lift my voice
Not able to turn it in
Cause u dy do
Wetin person no fit dooo

U dey do
Wetin person no fit do
If no be u
Where I am from day to day
I lift my voice
Not able to turn it in
U dey do
Wetin person no fit do

If no be u
Where I am from day to day
I lift my voice
Not able to turn it in
U dey do
Wetin person no fit do
U dey do
If no be u
Where I am from day to day
I lift my voice
Not able to turn it in
Turn it in
Turn it in

Leave a Comment

0:00
0:00