Home » Christian & Gospel Songs » Frank Edwards – Nganga

Frank Edwards – Nganga

by King David
Frank Edwards Nganga

The Nigerian Christian music minister “Frank Edwards“ who is also a praise worship leader brings to us a song titled “Nganga“. It's a song from his 2017 album called “Unlimited-Verse 1. His songs has always been a blessing to lives, and here's another power packed tune.

Download Nganga by Frank Edwards Mp3, Lyrics & Video

DOWNLOAD HERE

Click To Download More Of FRANK EDWARDS Songs Here

Lyrics: Nganga by Frank Edwards

Ebenebe eh ebenebe eh ebenebe eh
Wetin we no fit do (Na we be the one wey dey burn like fire)
Wetin we no fit do (Na we be the one wey no dey tire)
Wetin we no fit do (When we show Devil dey scatter)
Wetin we no fit do (My brother wetin we no fit do)
Nganga ebenebe 8x

I get swagger swagger
Make you check my Prada Prada
Bible bible
Shey you don see am before
Anything I do I dey do am in the Holy Ghost style
And anytime I get on my knees Devil dey run run run (He dey run run run)
Na me be the champion
See me just like King Kong

I no go retire
Na Baba God do am so
Ebenebe eh ebenebe eh ebenebe eh
Wetin we no fit do (Na we be the one wey dey burn like fire)
Wetin we no fit do (Na we be the one wey no dey tire)
Wetin we no fit do (When we show Devil dey scatter)
Wetin we no fit do (My brother wetin we no fit do)
Nganga ebenebe 8x

See me as I dey so
Everybody just dey eye me
This boy too fine o
This boy too love Jesus
Jesus in me na Hin be the hope of glory
Na hin be the one wey dey make me fine o
I go jolly dey go
Holy Ghost take control
Everybody put your hands in the air
Count your blessings one by one

You don see wetin Baba God dey do
He still dey do do do do do
He dey do do do do do
Wetin we no fit do (Na we be the one wey dey burn like fire)
Wetin we no fit do (Na we be the one wey no dey tire)
Wetin we no fit do (When we show Devil dey scatter)
Wetin we no fit do (My brother wetin we no fit do)
Nganga ebenebe 8x

Ebenebe eh ebenebe eh ebenebe eh ebenebe eh ebenebe eh ebenebe eh
Wetin we no fit do (Na we be the one wey dey burn like fire)
Wetin we no fit do (Na we be the one wey no dey tire)
Wetin we no fit do (When we show Devil dey scatter)
Wetin we no fit do (My brother wetin we no fit do)
Nganga ebenebe 8x

We go dey dance like till one thousand onyeoma
We go dey spend like rich boy ** number one
To the left to the right
Onyeoma eh

Leave a Comment

0:00
0:00