Home » Christian & Gospel Songs » Frank Edwards – Logo [Mp3 & Lyrics]

Frank Edwards – Logo [Mp3 & Lyrics]

by King David
Frank Edwards Logo

The Nigerian Christian music minister “Frank Edwards“ who is also a praise worship leader brings to us a song titled “Logo“. It's a song from his 2017 album titled “Born In July“. His songs has always been a blessing to lives, and here's another power packed tune.

Download Logo by Frank Edwards Mp3, Lyrics & Video

DOWNLOAD HERE

Click To Download More Of FRANK EDWARS Songs Here

Lyrics: Logo by Frank Edwards

[Intro]
The Logo, Na You Be The Logo
Oluwa Logo, He did all for me
It was just for me
He did it all for me

[Verse 1]
Wait a Minute
Let me tell you about
He took the Shot for me
I don't know why
Though You didn't have to do it
But You did it anyway
How can I Show You
That am Grateful
For everything He has done for me,
He has done for me

[Chorus]
Look at me
Am Burning and Shinning
Your Love just dey
Carry me Everyday
Everybody say wetin be my Logo
Na You Be the Logo
Wey dey wan know
Jehovah Shammah,
Na You be the Logo
Wey dey wan know
Jehovah Nissi Na You be the Logo
Wey dey wan know
Eledumare na You be the Logo
Wey dey wan know
Alpha Omega na You be the Logo
Wey dey wan know

The Logo,
Na You be the Logo
The Logo,
Na you Oluwa Logo
The Logo, Na You be the Logo
The Logo, na you Oluwa Logo

[Verse 2]
Shame to the devil
I'm a Winner man
Everytime I call on the name of Jesus
Praises to the Lord Most High
Hale Hallelujah
Lord You're the Reason for everything
Me I just dey Reason
Why you Love me so ooh
I'm Grateful for Your Love oh
You've been Faithful to your Son oh

[Chorus]
Look at me
Am Burning and Shinning
Your Love just dey
Carry me Everyday
Everybody say wetin be my Logo
Na You Be the Logo
Wey dey wan know
Jehovah Shammah,
Na You be the Logo
Wey dey wan know
Jehovah Nissi Na You be the Logo
Wey dey wan know
Eledumare na You be the Logo
Wey dey wan know
Alpha Omega na You be the Logo
Wey dey wan know
The Logo, Na You be the Logo
The Logo,
Na you Oluwa Logo
The Logo, Na You be the Logo
The Logo, na you Oluwa Logo

[Bridge]
{Jehovah Shammah,
Na You be the Logo
Wey dey wan know
Jehovah Nissi Na You be the Logo
Wey dey wan know
Eledumare na You be the Logo
Wey dey wan know
Alpha Omega na You be the Logo
Wey dey wan know

The Logo, Na You be the Logo
The Logo,
Na you Oluwa Logo
The Logo, Na You be the Logo
The Logo, na you Oluwa Logo} [x2]

https://www.youtube.com/watch?v=PPVLhI7_H5A&list=OLAK5uy_kk7G_Kr8KAACKoz9DFS-KkPsQyKEPMrbU&index=8

Leave a Comment

0:00
0:00