Frank Edwards – I No Fit Shout
The Nigerian Christian music minister “Frank Edwards“ who is also a praise worship leader brings to us a song titled “I No Fit Shout“. His songs has always been a blessing to lives, and here’s another power packed tune. Stay blessed as you listen, stream and share.
This Might Be For You 🔥
Download I No Fit Shout by Frank Edwards Mp3, Lyrics & Video
Click To Download More Of FRANK EDWARDS Songs Here
Lyrics: I No Fit Shout by Frank Edwards
Eyah eh eh
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
E don tey wey you dey love me
E don tey wey you dey cover me
When I was a little boy o
Suffer suffer no bi play play
Haha
I cry I tire o
Water finish for my eyes eh
I go sell under the rain o
I go sell under the sun
My mama carry my matter for head o
Say my pikin no go die
She pray she tire o
Water finish for her eyes o
If no bi God o
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
Ije ije ije ije
Jah Jehovah o
Na you change my life o
You do am sotey
Sotey
Ugochuchukwu don dey work
Baba carry me do what you like o
I throwey salute o o
Eyah eyah eh
Eyah
Everything I touch
E dey work
Everytime I pray
You dey answer
Every song I sing
E dey sell
Na which kind of love be this eh
You dey carry me like baby
You be my everything
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
Ije ije ije ije
E no matter who you be
E no matter wetin you dey face o
Haaaaaa ha
Almighty father o
Na Him go do am for you
He go do am sotey
Bad belle people go vex
The more they vex o
The higher you go dey go o
Tell me wetin your son go give you baba
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
Download “Frank Edwards” Mp3
- Song
- Frank Edwards
- Artist
- I No Fit Shout
- Genre
- Christian & Gospel Songs
- Format
- Mp3
Free download. Every download counts toward the EverGospel Top 50.
About I No Fit Shout

Listen to more songs by I No Fit Shout, with Mp3 downloads, videos and lyrics.
All 177 songs by I No Fit ShoutQuestions about “Frank Edwards”
Who sang “Frank Edwards”?
“Frank Edwards” is by I No Fit Shout.
When was “Frank Edwards” published on this site?
“Frank Edwards” was published here on August 3, 2026.
Where can I download “Frank Edwards” Mp3?
You can download “Frank Edwards” free on this page using the download button. It is available on Ever Gospel.
Is there a video for “Frank Edwards”?
Yes. You can watch the official video on this page.







I love it