Home » Christian & Gospel Songs » Frank Edwards – Gratitude

Frank Edwards – Gratitude

by King David
Frank Edwards Gratitude

The Nigerian Christian music minister “Frank Edwards“ who is also a praise worship leader brings to us a song titled “Gratitude“. It's a song from his 2016 album called “Frankincense. His songs has always been a blessing to lives, and here's another power packed tune.

Download Gratitude by Frank Edwards Mp3, Lyrics & Video

DOWNLOAD HERE

Click To Download More Of FRANK EDWARDS Songs Here

Lyrics: Gratitude by Frank Edwards

When I call you
You dey answer
When you show up
Devil dey run away
When you stand tall, (…fill in please)
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
Thank you for the sun and the birds in air
I no fit count the blessings wey you give to me
Even when they run come them want to pull me down
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

God no dey sleep
And not dead
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
O gini ka m ga emere gi
Alagbari eda
Imela o

Rock town in the building yeah
You know say this how we do it now
Obidogo, obidogo

1, 2, 3, shut the devil out
1 by 1, God is taking over
You know what you see when you look into the mirror
I am the son of the lion from Zion
Shot in the air now
One shot for the lion of Judah
Another shot for God Almighty
Now, you no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

Leave a Comment

0:00
0:00